Nneka Suffri lyrics

ionicons-v5-k ionicons-v5-j
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0-9
 
TabCrawler.ComN / Nneka / Suffri log in ] [ register ]
TABCRAWLER Online Sheet Music & Lyrics Archive Member Votes: 0 / 5(0 votes)
TAB VIEWS for suffri lyrics: 62

To to be able to download PDF tabs, rate, comment & submit guitar tabs, bass tabs, keyboard tab, lyrics and drum tab files you must LOGIN TO TABCRAWLER Online Guitar Tabs & Guitar Pro, Bass Tab, Drum Tabs Archive MEMBERS ONLY AREA.
[PRINT]
Did this lyrics for suffri help you?
You must LOGIN to rate this lyrics.
Help us improve the tab & lyrics archive!

Suffri by Nneka Suffri lyrics Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians, We dey talk of the redemption, naija, naija We dey talk of resolutions, oya Tell me where the solution because nothing dey change We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake, All these lies so Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh Don�t you tamper with my soul, eh eh Na only d rich man still dey gain oh All d moni where I dey go oh Still u see, na only poor man dey suffer Brother, your wish is my order, oh But nothing dey change, we just dey yan We just dey spray, we just dey rake, all these lies Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh Don�t you tamper with my soul, eh eh Bridge Suffri, suffri with my soul oh Suffri, suffri with my soul oh� jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh Don�t you tamper with my soul, eh eh Oga fulfill my wishes to travel to distant places But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces As life goes on, I remember all the things I have achieved Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow, Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit, To see us rise we must rejuvenate Na bottem we dey teh teh Na bottom we dey teh teh Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long Jeh o jeh jeh jeh o

TAB AND LYRICS COMMENTS:

There is no comments for the suffri lyrics sheet music yet. Please post one now!

© 2020 TabCrawler Online Guitar Tab and Music Lessons Archive